Urban Chords makes a striking impression with their captivating single “World (Lyrics),” blending contemporary Afrobeat energy and urban influences into a memorable genre-fusing anthem.
The track’s lyrics reflect Urban Chords’ thoughtful approach to songwriting, emphasizing unity, resilience, and hope amidst global challenges.
Pulsating rhythms and expressive verses encourage listeners to embrace diversity and cherish connection.
Since its release, “World” has resonated with fans on Nigerian and international music blogs, highlighting Urban Chords’ innovative musical direction and lyrical authenticity.
World by Urban Chords Lyrics
Hmmm Hmmm Hmmm Hmmmmmm…….
If I ever decieve the earth, I no fit decieve my soul! if ever forefole the world, I no fit forefole myself!
if I ever run from the world, i no fit run from my soul, even if no shadow follow me! i go still dey see myself.
Simantiniyana!!!
world wey go happen don dey happen!
Simantiniyana!!!
Ya maami visiono wi laiiiiiiiii
look the lens snap am say chizzy, talk say everything wey lens dey see go speak, dem oga for broad. man dey marry man, woman dey marry woman! no body fear BABA GOD nah only dem dey fear Pastor dey use juju power!
Papa dey touch pikin, people dey waka for shrine of satan!
big man dey new for lucifer!!!
If ever decieve the earth, I no fit decieve my soul. if I ever forefole the world, I no fit forefole myself.
if I ever run from the world, I no fit run from my soul. Even if no shadow follow me, I go still dey see myself.
Simantiniyana!!!
world wey go happen don dey happen…
Simantiniyana!!!
Ya maami visiono wi laiiiiiiiii
Come let’s to dey talk truth, snap am en no dey hide anything, dem oga for broad still dey!
man join man, woman join woman!
people don forget BABA only grave dey fear dem, Pastor dey play dark art, Papa dey spoil pikin, plenty dey kneel for darkness……
rich man dey hail ooh lucifer!
Simantiniyana!!!
I don come to lie….
Simantiniyana!!!
ya maami visiono wi laiiiiiiiii
If I ever decieve the earth, I no fit decieve my soul, if ever forefole the world, I no fit forefole myself!
if I ever run from the world, I no fit run from my soul…
even if no shadow follow me, I go still dey see myself!
Hmmm Hmmm Hmmm Hmmmmmm…………

Comments (2)
Glad you loved it
My best choir song